Cause them no wan see me progress Call my phone once in a while (Call my phone) Dark shades I fit no see your text
Them say I don follow corner Cause my life e be one night wonder Wetin Sapa make me discover Na something wey fit make life shorter Go slow no revolver Now my life e no fit get coma I get girls wey reach be my mother Wetin I get wetin I order
Ohhh my Jigga Bro from way back When you say fast
I go dey with you No matter the distance I remember When you get cash You dey flex me too
Cause I go dey with you (I go dey with you) I go dey with you (I go dey with you) And I go dey with you (I go dey with you) I go dey with you (I go dey with you) (Yeah)
Mo ti sha na wole my gee Where you hiding send location for IG Pull up make we faji Everything on the gang, YKV, Young Alhaji My time piece don commit
All eyes on me Bustdown no dey drip e dey vomit We dey sign biggie contracti Won ki wa congrati Kole baje o bati You´re welcome to my party, Turn up bi 4kerty Till 4:30, Ka invest ka ra property Jaiye Biti Dangote Fuck poverty Ko si biggie The only biggie wey dey Big dreams, Big moves, Big vision Eruku shayo Po Kosi competition, We dey ball and sing benediction
Them say I don follow corner (Ah) Cause my life e be one night wonder
Wetin Sapa make me discover Na something wey fit make life shorter Go slow no revolver Now my life e no fit get coma I get girls wey reach be my mother Wetin I get wetin I order
Ohhh my Jigga Bro from way back When you say fast I go dey with you No matter the distance I remember When you get cash You dey flex me too
Cause I go dey with you (I go dey with you) I go dey with you (I go dey with you) And I go dey with you (I go dey with you) I go dey with you (I go dey with you) TimiJay on the track