Bad girl like Rihanna She fine die and her body on fire I like am she no give me wahala If she won nak Na den she know my number I like am she no give stress
She get big yansh and she get big breast A small girl with a very big sense I dey chop am like every weekend
She get boyfriend wey dey for Abuja And she told me that they love one another She like am he dey drop money steady but for me she only wants the banana Na dem dey date Na me dey work Na she dey cook Na me dey chop Apart from that she dey gimme some raba oh Mehn I´m feeling on top of the world
She´s a Bad girl like Rihanna She dey ride pass okada She dey coded she no dey cast am
Even her boyfriend dey think I´m her brother Bad girl like Rihanna Bad girl like Rihanna Bad girl like Rihanna Bad girl like Rihanna
Je kin Fuyin ni verse 2 Tori Part 1 legbo ema gbo part 2 Inu mi man dun bi Eni ra venza to ba tin funmi Lori bi Morata Omo oro kofe jekin lole ofe gbenusi tibi bi Eni mu fanta Emi Na sofun pe kolere body ti mo ti fa loud ti mo fa ganja Oni kin farabale kinma rush Oni kin lo ibile pe kin ma Porsche Oni kin shey prayer pe kin ma curse
Bawoni ma shey ri eh ti mi ni wa touch Oya wait Go down low Touch your toes and you take it slow Je kin gba ball wole bi Ronaldo I no need assistance I go go solo
She´s a bad girl like Rihanna She dey ride pass okada She dey coded she no dey cast am even her boyfriend dey think I´m her boyfriend She´s a bad girl like Rihanna She dey ride pass okada She dey coded she no dey cast am even her boyfriend dey think I´m her boyfriend
Bad girl like Rihanna Bad girl like Rihanna Bad girl like Rihanna Bad girl like Rihanna
She´s a bad girl like Rihanna She dey ride pass okada She dey coded she no dey cast am even her boyfriend dey think I´m her boyfriend
Bad girl like Rihanna Bad girl like Rihanna Bad girl like Rihanna Bad girl like Rihanna