Just give me drink and let me speak Just let me be and let me live my life Give give me drink and let me speak my mind Just let me be and let me live my life
People dey Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit People dey Some of dem fine, some of dem no fine, no just like me People dey Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit People dey Bad as e bad I go live my life I go faaji People dey
Shebi I get mouth I go talk Na God give me I go use am o Shebi you get yansh make you shake Nkechi no send oya use am o Everybody wey dey talk
If you righteous oya stone am o I say everybody go dey judge But if person no well dem go bone am o Lighters up in the air ye No send dem no dey care Live my life to the fullest And I dey give jump in the air And to thank God you no go gree Badman say you no believe Which person con be dis Na den I know say
People dey Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit People dey Some of dem fine, some of dem no fine, no just like me
People dey Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit People dey Bad as e bad I go live my life I go faaji People dey
I remember back in the day Wizzy boy call me for stage o One man stand for the stage he say I no go climb for the stage I remember back in the day OAP say me I stubborn He say he no go play my song But papa God na him be the plug o
People dey Dem go show you love for front o, chook you knife for back o
People dey Dem go watch as you dey rise dey pray make you fall o People dey Me I go live my life I go send a nobody Whatever dem do nack to sender no worry People dey
Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit People dey Some of dem fine, some of dem no fine, no just like me People dey Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit People dey Bad as e bad I go live my life I go faaji
People dey
I really wonder why dem wan break my back, break my back o I really wonder why dem wan open my yansh o eh Dem forget say I still dey play my part o And when I lock my phone dem still wan read my chat o Awon aiye Break off mi back, break off mi back See when I see dem , dem wan read all the chat Yo dem read all the chat No no no dem go go cele o See dem go grow bia bia One day dem go go cele Grown bia bia See me I dey here o
People dey Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit People dey Some of dem fine, some of dem no fine, no just like me People dey Some of dem hate, some of dem young, some of dem chat shit People dey Bad as e bad I go live my life I go faaji People dey