Hold my kabaa Make I hold my taata, my lover Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata, my lover
All addi champion bulla inna di dance floor Raise your bottle up inna di air borr Buss it up, stick it up Everybody knows seh we call it, short Manna big time dragon
See my phone ei dey ring Ebi me dem dey call call From Kutonuu I enter Dubai eh international If I wan choop soya my guy I swear I dey countr sum dolla Comot for there we be big bulla bhim
African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh eh
African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh bhim
Only pretty pretty gyal´s dem alone Money inna bank we no take no loan Fly with di jet dem dey play With drones zaag and dela
Nobody takes our throne ei yoo, ei yoo, ei yo Whine for me di don dada Make I spend di money on you eh Sweet sweetie eh, ago spend my moni
Hold my kabaa Make I hold my taata, my lover
Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata, my lover
African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh eh
African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh
See my phone ei dey ring Ebi me dem dey call call From Kutonuu I enter Dubai eh international If I wan choop soya my guy I swear
I dey countr sum dolla Comot for there we be big bulla bhim
African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh eh
African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh bhim
Only pretty pretty gyal´s dem alone Money inna bank we no take no loan Fly with di jet dem dey play With drones zaag and dela
Nobody takes our throne ei yoo, ei yoo, ei yo Whine for me Make I spend di money on you eh Sweet sweetie eh, ago spend my moni
Hold my kabaa Make I hold my taata, my lover Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata, my lover
African party party party Party party party African party party party From my life ago chilling eh eh
African party party party Party party party
African party party party From my life ago chilling eh