💃🎤 Paroles de chanson Française et Internationnales 🎤💃

 A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   0   1   2   3   4   5   6   7   8   9 
Artiste : Stonebwoy
Titre : Any Day
Even if I go through the pain pain
Whether inna and day day
One thing got me moving on __ daily
‘Coz my sorrows will be gone away tomorrow

Who Jah guide no fear enemy any day
Dey go dey do dedede deedee (x4)

E be the song I dey sing wey dey inspire them
Life I dey live wey dey inspire them
Inna my thing dem dey put eye again
E be the speed I dey use wey dey retire dem
I’m on top of mi thing, I’m a Controller
Dem dey do dede, Vuvuzela
A bite dem ah get by me, premolar
I run by Jah energy , solar

When God say yes a which man say no no no
See dem ah go end up inna inferno
My skin tough up like a rhino
No weapon no function none that I know
Hele le hele le to God e be koko
I go my dance o

Hele le hele le I no fear no fokoo , fokoo