Dem dey susupon me eh eh Dem go susupon you too Dem dey talk about me eh eh
E be your body dem dey want chew
Higher, higher, I go dey pray mek I go higher Higher, higher, as I dey go dem dey throw fire Higher, higher, I go dey pray mek I go higher
Higher, higher, dem go dey do dem go do tire
I go dey move with vim dem go te baya, te baya Counting the paper, ce dollar, ce dollar Who God bless e no dey chop bɔla, chop bɔla Beg no friend from no informer, dem go show you true colour
Dem dey susupon me eh eh Dem go susupon you too Dem dey talk about me eh eh E be your body dem dey want chew Higher, higher, I go dey pray mek I go higher Higher, higher, as I dey go dem the throw fire
Higher, higher, I go dey pray mek I go Higher, higher, dem go dey do dem go do tire
Goodness and mercies shall follow me So mi no ‘fraid ah no enemy Pon top ah blessings mi belly cyaan hungry; aborbi taadi and kalami My table full up full up, and ah run over My cup it ah run over Ah mi sing "Pull Up" "Pull Up" mek dem mad over Dem no like seh mi take over, Bhim!!
Dem dey susupon me eh eh Dem go susupon you too Dem dey talk about me eh eh E be your body dem dey want chew Higher, higher, I go dey pray mek I go higher Higher, higher, as I dey go dem the throw fire
Higher, higher, I go dey pray mek I go higher
Higher, higher, dem go dey do dem go do tire
Done tell ´em seh mi up and running Like a bullet spinning What is written is written in the book of life, none ah dem stop timing Mɛto ashikɛ oo, mɛto ashikɛ oo Ɛla mɛto ashikɛ Mawu e kplorna tagbatsutsu ne lo Mɛto ashikɛ oo, mɛto ashikɛ oo Ɛla mɛto ashikɛ Mawu e kplorna tagbatsutsu ne lo
Dem dey susupon me eh eh Dem go susupon you too Dem dey talk about me eh eh
E be your body dem dey want chew Higher, higher, I go dey pray mek I go higher Higher, higher, as I dey go dem the throw fire Higher, higher, I go dey pray mek I go Higher, higher, dem go dey do dem go do tire