Oh Chop Chair, Chop Chair Oh Chop Chair, Chop Chair Oh Chop Chair, Chop Chair Oh Chop Chair, Chop Chair
Oh Chop Chair, Chop Chair Oh Chop Chair, Chop Chair Oh Chop Chair, Chop Chair Oh Chop Chair, Chop Chair Chop Chair
Uhh, say na me be Chop Chair All dis palace boys no di compare One throne, one king, one heir One, one, one, one Wan Shey
Uhh, say na me be Chop Chair All dis palace boys no di compare One throne, one king, one heir One, one, one, one Wan Shey
Chop Chair
Na be ma repe yi chop chair Wan Shey you be the heir Nobody di cough here I don corobo my hair Shidon for bamboo chair I be yema na for fear Red feather cap with white inner wear, Yeah No other boy fit compare Na me di kill fowl and na daso me di share We no di breath the same air Like chief for Balikumbat Na me di chop gizard while wuna di chop na particulars Rice dey for cooler, palmi line like a ruler Na so uncle dem for palace di enter with Amarula Gallon dem for sha stand corner juju house Mami dem for palace abeg wuna turn da fufu fast People don di hungry, people don di tok
They want see if I be better chief or I be chief for mop People wear their fine clothes Make occasion no fine so Wan Shey dey town, chief whip, bring we da wine so
Uhh, say na me be Chop Chair All dis palace boys no di compare One throne, one king, one heir One, one, one, one Wan Shey
Uhh, say na me be Chop Chair All dis palace boys no di compare One throne, one king, one heir One, one, one, one Wan Shey
People done settle down
As pot fufu start cam Now we want hurry mala before juju start dance All man shidon for ground Mimbo di waka round You no di hear no sound except as they swallow yam Pikin dem dey for tree, dem di wait Kibara Nkoh Compound don flop, na so we thick like kimanamoh See me now, I no va finish tok you run comot Some paddy man want run they fix some stick for yi mop Uhh, make no man no cam try for di hate we Since we be royalty, ancestors elevate we As I be di tok, kingmaker juh di burst Time for gimme the crown Na so I calé like boss Then e wear me da chain dem Put me da ring dem
Tok I move ma shoe then we shake hands like real men As I shidon for chair E whisper for ma ear “You´re the King of Kamer Rap Na you be the Chop Chair”
Uhh, say na me be Chop Chair All dis palace boys no di compare One throne, one king, one heir One, one, one, one Wan Shey
Uhh, say na me be Chop Chair All dis palace boys no di compare One throne, one king, one heir One, one, one, one Wan Shey
Aha
Ven yuri, ven yuri, Ven yuri M beri á ven feyi vé ven wiyin á fen lán Ji vəsen wa sheh´ri á kinyo kin M tíy á fen á dze´a fe à yi lim a Tah verì wa dù á fo mbiy Wòh wo a dzen´ á fen lan À wòh wo a yo dzen´ á fen Woŋg wo fiy´i wa si wiyi Beri ven
Uhh, say na me be Chop Chair All dis palace boys no di compare One throne, one king, one heir One, one, one, one Wan Shey
Uhh, say na me be Chop Chair All dis palace boys no di compare One throne, one king, one heir
One, one, one, one Wan Shey