[Wan Shey] This one no be song for di share hate Na love song If ya partner dey corner you Holam tight, tellam love
Na my own story be this brother Wan Shey
[Wan Shey] I be get some small nga à l´epoque Ele natural fine with no makeup We be dey na form four all we two Na wa love makeam ya guy even stop fo di read book Na me and yi be used to di dodge class Go di talk love fo forest for upside Small pikin love sweet wey be sweet Na which kind stone wey I no be shoot fo their zinc Till day wey yi grand frère be wise we After general sports back form three First day wey ma gimme small kiss I say yi grand show me red like cultist
[Amdi] Because of you I don di loss meat for my body oh (ohwehhhh) Because of you ya mami want cut my head carry yi go (ohwehhh) Ehhehhhh Mami High Tension want finish me owehhhhh Baby I don di think for move hand for ya body owehhhh
Mami High Tension Mami High Tension ohwehhh Mami High Tension
[Amdi] Because of you I don di loss meat for my body oh (ohwehhhh) Because of you ya mami want cut my head carry yi go (ohwehhh) Ehhehhhh Mami High Tension want finish me owehhhhh Baby I don di think for move hand for ya body owehhhh Mami High Tension Mami High Tension ohwehhh Mami High Tension Mami High Tension ohwehhh
[ Wan Shey] Ahahhh Method J, this beat dey oh bro Bar man, give ma brother one, big one Amdi, make wuna no laugh this love song oh, na so I feel Na weti happen true true
[Amdi] Because of you I don di loss meat for my body oh (ohwehhhh) Because of you ya mami want cut my head carry yi go (ohwehhh) Ehhehhhh Mami High Tension want finish me owehhhhh Baby I don di think for move hand for ya body owehhhh
Mami High Tension Mami High Tension ohwehhh Mami High Tension Mami High Tension ohwehhh