E start like play play, now I don get serious Waiting for me to shut up´s like waiting for male periods
I start with SU, then I go for Holiwan Then I move my EPs, now they search me like the holy land We dey for pays wey peace na war weapon Corrupt with no effort, we di die na all second This topic dey like old bridge, nobody no di step on If pays for dey like make-up we for value foundations The biggest tyrant in the world di preach disarmament They just want use sense di touch we like Catholic father dem They just want di give Nobel Peace Prize to Obama dem Then waka di fool we all day say terrorist na Arab dem See, we don learn wa sense
We don di save waselves We don di cancel all dat thing say man must lewa first Man wey be start school, yi be school for wusai Abeg some of we di brush syllabus even with normal kusha (Yo, even with normal kusha)
Pays na test P get 10 over 10 like Naeto C Osih don see sey S di cam na after letter C K don see say you no fit win even with right doki I doti, make I defend my bars like Maa Ndoki Grand abeg, how much you don sell ya conscience You di cam with wild snake like say you be Moses Funny thing is all of you weirdos perfectly know this Like Pinnochio took elongation lessons from all your noses
I like for criticize coz I di find true tok My life na interview and God has given me a full slot We no di save dem from dying We snap them for posting We di visit orphanage na just to justify wa boasting But to every rule bro, there is an exception Clearing all the deception Some have good intentions, did I mention We seem to thrive within the tension? My flow so old I should be getting a pension (Flow so ancient I should get a pension)
I pretend to socialize Just so dat make you feel alright I don di wise you like government di wise gigabytes
I don di pray for peace And I don delay release I no di feel at ease as they keep killing our kids I say, make I try point out wuna hypocrisy Demonstrating, since you´re demolishing our democracy If wuna for value we dat justice for di waka round Seems your body is resident, but your conscience is out of town And wuna don di kill people pass General Express Wuna embezzlement no even know the word "excess" Wuna no get poultry but I tok say wuna egg dem Sef dey be SMS we still no go send dem The sins of the father Believe in his karma Cast out of nirvana
Anti like Rihana Man wey di stay for glass house no get to throw stones No matter how you cheat youth, you must ever grow old (Yeah, you must ever grow old uh-huh)