First of all I be na last born But no man no be pet me No man no be di beg me When I cry say I want the best meat Ma eye dem start to stress me Eske ya man di first see? The whole quartier di vex me Di laf ma small lenses Seeing blurred was kinda scary Victim of divine destiny Any time dey share football the two captains di ele next me So I find thing for invest in Reading books got interesting Repe support immensely Now my words made me the next thing My father was the strong one The pillar of the family
Na so e di bore wa ear with Speech dem on hardwork and unity Ma grand dem ele di laugh Me sef I ele di laugh Coz e be get some way for tok English wey e go make you collapse A known value; We could count on him for everything Though ei be dey retirement, he did everything necessary Send ma sisters for boarding school Send ma brothers for boarding school Though na me one be di go day I swear ma life was super cool Then one day the worst thing happen Repe start to maladie I be still be na njaka me Na so I juh di kala me
I first dey me na Upper Sixth Di prepare for write GCE My mind be too small for imagine that my dad was leaving me So one day I wukop prep ma back for go school I gather ma books dem go see repe, na so e di try for play cool Deep inside yi eyes I notice sey the man di sorry me I juh feel say na tiredness, I go salut reme then comot me As I waka go reach lewa ma conscience no be dey right Something di ele tell me, "Go back to the house, Wan Shey! Ah!" I calé for ma corner Teacher di ele make noise I di gather na for dream, my mind di ele play me rough
So I wukop carry ma bag, no man no di expect nothing Till I tear running towards door like sey man na escaped convict I head straight for the gate Di ele fear for di late Gateman look ma eye no tok, dey like sey e relate E open the gate I pass, I di go house di fly na fly For some weird reason I di run so di cry na cry I want enter wa compound, all tin juh di feel out of place As I di enter parlour na so wa repe lie for chair in pain Ma reme di hold yi di cry Na so tears pack for yi eye Na so ma repe be fat but that day na so the man be dry
I run go road for find moto, wey l no hold me no kobo I see some grand wey l know, na we dat for road for Kumbo We three shidon for back seat Me and reme hold yi hands Repe start hallucinate Shouting at the top of his lungs; Shouting at the driver, even shouting at me and my mum Reme di ele cry, the man she knew was always in control But, the day was a dark one Looks like even the clouds knew Na so dem hang for air, thick and wet like sey na morning dew Before we want reach Shisong The man don punch we till e start hot
Nurses and doctors alike rush out for meet ei drag yi go for ward As dem di reach dem just put yi for oxygen It was a painful sight, my superman repe was here struggling Nurse dem try for send me for outside Na for dey ma repe shake, as in "He ain´t leaving my side, that´s my son." My reme and I held on We three fighting for life He raised his eyes and looked at his wife The saddest thing I know is the tears I saw rolling down his eyes Then he smiled Na so ma repe die for me and ma reme wa hands
Papa God oh When I turn me ??? soul nah
Aihh, bless me soul Bless up me hustle Wan Shey, weti we no va see pon di street anytime we are come around ahh We hustle everything, everyday wey we go and we no fit run I Jah Jah bless me hustle Bless me so, bless me paddy men dem Lord I be na ??? Ca c´est c´est la vie wey we try juh to conquer Anytime we turn ??? Babylon are trying to putting in asunder Shut it down ehh We now doing everything Now read this: No more surrender, nothing we fit did Anything wey we dey get we dey defeat oh No time ???
Jah Jah, Jah Jah, bless up me hustle Bless up me boy dem, blessup me soul Jah Jah, Jah Jah, bless up me hustle Bless up me boy dem, blessup me soul
Straight Up ??? They don´t know what we´re doing anytime ???