💃🎤 Paroles de chanson Française et Internationnales 🎤💃

 A   B   C   D   E   F   G   H   I   J   K   L   M   N   O   P   Q   R   S   T   U   V   W   X   Y   Z   0   1   2   3   4   5   6   7   8   9 
Artiste : Yemi Alade
Titre : Amazing Grace
Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh (crocodile skin)

Na your amazing grace dey jeep me going
When I´m falling over

Your live dey pick me up
Mmm
You know just what to do when I´m going under
You give me power
Your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot I´m hotter than lava
Whose bad dem know that I´m badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can´t reach me you need a ladder
I´m flying high helicopter

Ajee

High high hugh higher Higher Higher

Lailailaialialaialai Higher
My mind over matter

Oga dé
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As - dey move
E dey cause gobe
Big sunami
Everything dey shake
My melodies
Sweet pass koté
Black Mercedes
make I fit to reason my

MY MIND OVER MATTER
So hot I´m hotter than lava

Whose bad dem know that I´m badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can´t reach me you need a ladder
I´m flying high helicopter

Ajee

High high hugh higher Higher Higher
Lailailaialialaialai Higher