Girl me o wanna know Shebi you be DSS EFCC, why you badge into my home
Girlie me I wanna know
Shebi you be dss efcc why you searching through my phone, girl me I wanna know
The girl just dey sheweray sheweray sheweray, the girl just dey show me plenty werey 4ce
Me I no be olosho No give me bobo Come take the kondo, I tell you no no Jump in the motto Gimme the combo Me I no want wetin dey your sokoto
I´m.out tonight, naturally fine .eh mm
Make you no use me to dey dey play Remember when u call me your orente
He say my body sweet like reke He wanna lovey-dovey me ,see gbege O Boy
Normal level, gum.my body like magneto Gimme backup like forseto..ahhhhhhhhh
Girl me o wanna know Shebi you be DSS EFCC, why you badge into my home Girlie me I wanna know Shebi you be dss efcc why you searching through my phone, girl me I wanna know
Na why i just dey sheweray sheweray sheweray, Na why I just dey show me plenty werey Na why I just dey show me plenty werey Na why I just dey show me plenty werey
Na why I just dey show me plenty werey
I no fit see cup drink water Ever since I block the kele for ikota She dey call me big brother She dey always make sure I dey think of her Anything wey we link up bah Jam my ex e tototori ,she insult her Her skoiskoi dey on default brah Only thing wey dey give her joy na my chizoba, chere ifeoma
Girl me o wanna know Shebi you be DSS EFCC, why you badge into my home Girlie me I wanna know Shebi you be dss efcc why you searching through my phone, girl me I wanna know
The girl just dey sheweray sheweray sheweray, the girl just dey show me plenty werey the girl just dey show me plenty werey the girl just dey show me plenty werey the girl just dey show me plenty werey