Say love go burst your head And e fit to mess your mind Dem no go know what youÂŽre going through, baby, ayayayaya Say love go burst your head
And you fit no chop for night Ginger me daddy, lÂŽm losing this fight, ayayayaya, hmmm
Na why I dey fear, I dey fear fear fear Fear, I dey fear fear, fear, I dey fear, I dey fear fear fear your love Na why I dey fear, I dey fear fear fear Many tears wey I shed shed shed I dey fear, I dey fear fear fear your love
I dey fear make u no go play with me, eh Wetin my eyes e don see Femi show me shege for this street, for this street á» dá»kwa jim jim when you dey with me And when you leave me na how e go be? My eyes red, wetin dey do to me?
For this street
Na why I dey fear, I dey fear fear fear Fear, I dey fear fear, fear, I dey fear, I dey fear fear fear your love Na why I dey fear, I dey fear fear fear Many tears wey I shed shed shed I dey fear, I dey fear fear fear your love
Say love go burst your head And e fit to mess your mind Dem no go know what youÂŽre going through, baby, ayayayaya Say love go burst your head And you fit no chop for night Ginger me daddy, lÂŽm losing this fight, ayayayaya, hmmm