if you love me you go buy me ferrari if you like me you go pay me salary soup wey sweet na money dey cook am if you want it you go spend to chop am
cos i love you no be mouth oh oh oh no be mouth oh eh love no be for mouth oh ah ah no be mouth oh eh i love you no be mouth oh oh oh no be mouth oh eh love no be for mouth oh ah ah no be mouth oh eh
oga tia ga na kpa we tâego my mate they do holiday for chicago container nâola high excuse na normal excuse o i don dey wait so tey wait come dey wait me oh
my front eh, my back eh dey do you ishin gbaka if you want to gbadun me well mr. man you must ginger gucci oh fendi oh otelu me teyin telu mufu no dey call me sweet pie with nothing oh
if you love me you go buy me ferrari if you like me you go pay me salary soup wey sweet na money dey cook am if you want it you go spend to chop am
cos i love you no be mouth oh oh oh no be mouth oh eh love no be for mouth oh ah ah
no be mouth oh eh i love you no be mouth oh oh oh no be mouth oh eh love no be for mouth oh ah ah no be mouth oh eh
oga i don tired to stay mainland e no go bad if you buy mansion for banana island open supermarket for me for netherlands nothing suppose too much for me as your sweetheart oh eh
my front eh, my back eh dey do you ishin gbaka if you want to gbadun me well mr. man you must ginger gucci oh fendi oh
otelu me teyin telu mufu no dey call me sweet pie with nothing oh