My bobo don break my heart E don play me like football
I don call the next bobo I no send, oh Omo, omo, my landlord don dey knock E wan make I pack comot I don waka go Lagos I no send, oh
I go dey bele full, bele full Nothing you fit to, fit to do I´m gonna be happy all day Me no mind the jealousy, jealousy Nothing wey you go fit to do I´m gonna be happy all day
I don´t mind if I wake up with one thousand And tomorrow na two billion Still a happy day For my mind I go still get two billion
But right now na ten thousand Still a happy day
Whether today (Or today, oh) Or tomorrow (Or na tomorrow) We go jaiye (Go better) We go dey outside (We go better) Whether today (Or today) Or tomorrow (Or na tomorrow) We go jaiye (Go better) We go dey outside (We go better)
I don´t mind if e nepa no dey My inverter go dey I go still dey shine bright Omo, I go hip-hop, hooray I no dey worry my mind I just wan live my life, oh
Omo, na my happiness consign me
I go dey bele full, bele full Nothing you fit to, fit to do I´m gonna be happy all day Me no mind the jealousy, jealousy Nothing wey you go fit to do I´m gonna be happy all day
I don´t mind if I wake up with one thousand And tomorrow na two billion Still a happy day For my mind I go still get two billion But right now na ten thousand Still a happy day
Or na, na today (Whether today) Or na, na tomorrow (Or tomorrow)
We go dey jaiye (We go jaiye) Ah (We go they outside), we go they outside Whether today (Or na, na today) Or tomorrow (Or na, na tomorrow) We go jaiye (Ah) We go they outside (Yeah, oh)