From markurdi to London anywhere wey you dey say kelele If your customer Don come make you tell them to help you say kelele
Oya na Eya eya Make we dey je gbadu kelele Jegbadu kelele eya Make we dey miliki kelele
If he bad today tomorrow adun kelele My brother hustle and pray God I go do am again Anywhere you dey Anywhere you dey If dem ask you say how market dey Make you tell them saaaya Make you dey jegbadun kelele Baby tell ten saaay Make you dry miliki kelele Bobo bobo tell dem say Make you dry jegbadun kelele
Aunty make you tell them say Make you dey miliki kelele Oya jegbadun eh Beat comes in Eh Oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole Beat again (dusa)
Anywhere you dey Anywhere you dey If dem ask you say how market dey Bobo make you tell the say Make you dey jegbadun kelele Baby tell them say Make you dey miliki kelele Uncle tell them say Make you dey jegadun kelele
Aunty make you tell dem say Make you dey miliki kelele Ehh Ayakata Water to wine grass to grace Make you dey jegadun kelele From small to plenty Make you dey miliki kelele Loke loke poo Make you dey jegadun kelele What God has put together let no man put a Saunders Make you dey miliki kelele Ayakata E Don finish God go do am again