Adigidigidigi Dante (Dante) Adagadagadigi Dante (Dante) Oh una so you dey play me like Spanish guitar, I be African guitar, now Adigidigidigi Dante (Dante) Adagadagadigi Dante (Dante) Sweet my head like you´re playing a guitar Playing a piano, now
You tell me Jump, I go jump You tell me to dance, I go dance eh You tell me to skip to loo, Anything to be with you
Nakupenda (Na-Ku-Penda (Na-Ku-Penda) Oh what a joy You give me, Boy Nakupenda (Na-Ku-Penda) (Na-Ku-Penda)
Nakupenda, Penda, Penda Oh boy I surrender Baby you remind me of my favorite, Oh father Remember, Remember Last day of December When I introduce you to my Mama and my Papa My Mama no ´gree (Yeah) My Papa no ´gree (Yeah) The ting wey I love about you dem no see My Mama no ´gree (Yeah) My Papa no ´gree (Yeah) Last, Last dem go gree say...
Nakupenda (Na-Ku-Penda) (Na-Ku-Penda) Oh what a joy
You give me, Boy Nakupenda (Na-Ku-Penda) (Na-Ku-Penda)