Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind
Yasso, mm-hmm, mm-hmm
Inna my mind I am looking for the melody Searching for the rhythm wey go totori And in my soul I am waiting on the prophesy I know, I know it´s coming soon
I dey para My mind don dey worry for my cheddar I no dey slow down Mama told me I go blow like I be vuvuzela Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow (Ah, yeah, yeah, yeah) Stay with me tonight (Popote wendapo) Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind (Ah, you go always dey my mind)
If you have to leave tomorrow (If you have to leave, baby, no) Stay with me tonight Popote wendapo (Popote wendapo) I go dey remember (Remember) You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow Fit to get money pass Aliko I dance away my sorrow I go bounce like Boy Alinco Rain or shine, I´ll be shining like a diamond I no dey gree From Ikeja to Miami, dem dey dance to my calypso Oh yeah
I dey para My mind don dey worry for my cheddar
I no dey slow down I´m a winner, I don blow like I be vuvuzela Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow (Ah, yeah, yeah, yeah) Stay with me tonight (Popote wendapo) Popote wendapo I go dey remember (I go dey remember) You go always dey my mind (Ah, you go always dey my mind) If you have to leave tomorrow (If you have to leave today, baby, yeah) Stay with me tonight Ah, popote wendapo (Popote wendapo) I go dey remember (Remember) You go always dey my mind (Ooh, you go always dey my mind, oh-oh, oh-oh)
Mmm Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind (Ooh, you go always dey my mind) If you have to leave tomorrow (If you have to leave, baby, no) Stay with me tonight (Oh, popote wendapo) Popote wendapo I go dey remember (I go dey remember) You go always dey my mind