Ibile Kapaichumaremarechupako Pepper dem Bolanle pepper dem oh Ay, ay
Bolanle get e boyfriend wey dey misbehave She get e boyfriend wey no like to spend oh She get boyfriend, e too dey kaku She get boyfriend, omo ijebu eh She enter her DM She see omo ope Omo ope fola han Bolanle Bolanle shope oh She enter her DM Ori omo better oh Bo si nu Chevrolet baby Abi o fe fese sha oh
Pepper dem, Bolanle pepper dem oh (Pepper dem, Bolanle pepper dem oh)
Pepper dem, Bolanle pepper dem oh (Pepper dem, Bolanle pepper dem oh)
Who no like better thing Who no like better thing Bolanle like better thing She too like better thing
Who no like better thing Who no like better thing Bolanle like better thing She too like better thing
All the way from Epe to lekki Bolanle don turn person Bolanle don turn person Wey dey buy Hennessy sef for person Bolanle ma ti gbera
Bolanle ti te jackpot To ba ri bolanle nisin olouhn Oti change gbogbo caucus
Pepper dem, Bolanle pepper dem oh (Pepper dem, Bolanle pepper dem oh) Pepper dem, Bolanle pepper dem oh (Pepper dem, Bolanle pepper dem oh)