I dey burst my own brain Still impressed with myself You can not shame the shameless First work on yourself You no righteous fit the girls Wey dey stand Osapa by twelve Block myself sef na star chance I am listening to Adele Tell myself Ruger go easy on them If i don boof them finish Who I wan compete with If I don lock them inside canon Who dey wan come beef with
Money na water And hin no get enemy
Me and my bros We go make am by any means As it is Na Mint full my Jeans We dey do giveaway At all at all or anything Who run am Na bros J run everything Wetin be say It´s semo we don chop everything As it is Na Mint full my Jeans We dey do giveaway At all at all or anything
I suppose go for Xray Cos everyday man i dey chest billing (kilo wi)
Owu no go see me (kilo so) And the money no go finish (kilo wo) Check my head to my toe Alhamdulillah you go see the steeze Diamond on my neck Body don dey freeze Fine fine girls dey wan give me kiss I no fit stay up all night (all night) Make i no collect money like usher (usher) All my men dey para Abi make i show you my contact (ppprrrrrrrr) Enemies na bastard (bastard) Dey later throway salute and shaun sir Mo kala gan mr joker How much be my money in total Bros J (ah) Make i no see nemesis I don dey collect head inside mercedes
If you dey do werey in God premises (kilo n so) For days (ah) Lati bere genesis Oba collabo ni ko se lo mi (ko se lo mi) Ruger gbe won lo pelu melody Money na water (water) And he no get enemy Me and my bros We go make am By any means (any means) As it is Na Mint full my Jeans (ayi) We dey do giveaway At all at all or anything (je o mo je o mo) Who run am (ah) Na bros J run everything (bros j) Wetin be say
It´s semo we don chop everything (everything) As it is Na Mint full my Jeans (plenty mint) We dey do giveaway At all at all or anything (who run am ah)
If Oluwa no run am Shey na Usain Bolt wan run am
Traduction
Je suis obsédé Je suis tellement amoureux de moi-même
Je fais exploser mon propre cerveau Toujours impressionné par moi-même On ne peut pas faire honte à celui qui n´a pas honte Travaille d´abord sur toi-même Tu n´es pas assez bien pour les filles Qui se tiennent à Osapa à minuit Même moi, j´ai une chance de star J´écoute Adele Je me dis Ruger, sois doux avec eux Si je les ai tous écrasés Avec qui je veux rivaliser Si je les ai tous enfermés dans un canon Qui voudrait venir se battre avec moi
L´argent est comme de l´eau
Et il n´a pas d´ennemi Moi et mes frères Nous réussirons par tous les moyens Comme c´est Ma poche est pleine de billets Nous faisons des dons Peu importe, peu importe ou quoi que ce soit Qui le dirige C´est mon frère J qui dirige tout Qu´est-ce que ça veut dire Nous avons tout mangé, même le semo Comme c´est Ma poche est pleine de billets Nous faisons des dons Peu importe, peu importe ou quoi que ce soit
Je devrais passer une radiographie
Parce que tous les jours, je paie des factures (qu´est-ce que tu dis) La pauvreté ne me verra pas (qu´est-ce que tu dis) Et l´argent ne finira pas (qu´est-ce que tu dis) Regarde ma tête jusqu´à mes pieds Alhamdulillah, tu verras le style Diamant sur mon cou Mon corps commence à geler De belles filles veulent m´embrasser Je ne peux pas rester éveillé toute la nuit (toute la nuit) Pour ne pas ramasser de l´argent comme Usher (Usher) Tous mes gars sont en colère Dois-je te montrer mes contacts (ppprrrrrrrr) Les ennemis sont des bâtards (bâtards) Ils finissent par saluer et respecter
Je suis plus malin que le Joker Combien d´argent ai-je en total Frère J (ah) Que je ne vois pas de nemesis Je commence à prendre la tête dans une Mercedes Si tu agis comme un fou dans les locaux de Dieu (qu´est-ce que tu dis) Depuis des jours (ah) Depuis le début Le roi ne collabore pas avec moi (ne collabore pas avec moi) Ruger les emmène avec la mélodie L´argent est comme de l´eau (eau) Et il n´a pas d´ennemi Moi et mes frères Nous réussirons Par tous les moyens (tous les moyens)
Comme c´est Ma poche est pleine de billets (ayi) Nous faisons des dons Peu importe, peu importe ou quoi que ce soit (je ne sais pas, je ne sais pas) Qui le dirige (ah) C´est mon frère J qui dirige tout (frère j) Qu´est-ce que ça veut dire Nous avons tout mangé, même le semo (tout) Comme c´est Ma poche est pleine de billets (beaucoup de billets) Nous faisons des dons Peu importe, peu importe ou quoi que ce soit (qui le dirige ah)