J sounds killed this Blvcksheep for life, Blvcksheep forever Izgaaju ´til we kpeme, Antiworldgangstars Ge records, Odumodublvck, you get me
Fizo in the building (Prra) Ibile
They know I came (Ayy) in a Picanto (Kapaichumarimaichupako) (Hundred men) dey my doormot (Casablancadecatamatopia) Kosi gateman You go contact oh (Astalavi, give dem; Yes) They know I came in a Picanto Hundred men dey my doormot (Native) Kosi gateman You go contact oh (Wey, wey)
Wey dem? (Fall out) Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am) Jam am (March am) Wey dem? (Fall out) Who goes? (Check out) Knack am (Dull am) Jam am (March am) We squeeze, we march (My boy, come on) Dey tench oh (Commot body; issa bad guy) We dey observe Dey go discharge (Who dey? Come on) We dey cantab
Wetin I go do for you? (Ayi oh) Tej gimme cloth, make I denge pose Before we go march, I go sip agbo (Fi) Fizo dey my back e dey mole igbo Shayo dey the room
Desperado na why we mezebu The banger wey been scatter settings for my city Coti been dey find am all along (We dey jogodo; Long) Today we go bomb am Blow dem, shank am We no fit to breath The banger wey been scatter settings for my city Coti been dey find am all along (How many, how many?) Today we go bomb am Blow dem, shank am We no fit to
They know I came in a Picanto (Hundred men) dey my doormot Kosi gateman
You go contact oh (Hundred men) They know I came in a Picanto (In a Picanto, ooh) Hundred men dey my doormot Kosi gateman (Ibile) You go contact oh (Ayy)
I say Bottega wey dey my face, no dey see enemies (See) That plenty money must be made by any means (Yes) Abi your papa no go like denge po Inside Rolls Royce with two bad bitches from Miami? Ebelebe na who come correct dey get padi Young boy wey your sister dey call sugar daddy Odumodu na who we see korokoro when we dey soak garri Such a guy, we must gather get
You go fear when you see cartel When we started Dem look us less Child of the man Now everything bless Now popo stop me, say e sabi person Money and fame don dey My eye since like thirteen Booyaka, booyakam When we enter, when we scatter Stab anybody with my cloak and dagger Ta gba gbori wole omo ase ma japa Make nothing join me, join me with sapa
They know I came in a Picanto (Oh, ooh) Hundred men dey your doormot (Ooh) Kosi gateman (Ooh)
You go contact oh
Abobi roll the kpoli make I kprass (Yeah) I no get time to partake, na hin make I ask Na the rabba dey my mind, I no need to cast (Eh) I don grind, I don find, I no to dey cap (Blvck, eh)
E be like say, the thing don cast E be like say, your kele don kprass She go jogodo (Jogodo) Drop better high she go follow go, ayy Secure the bag and gbese, hey Throway for yansh and face, bullet Today na crate by crate, we go soft and Kele dey crash my place