Poco Lee (& Zlatan) Itâs Mansa Jabulani Haha Wahala! (Ibile) Court!! All Cases has being adjourned till next weekâ (AAstala)
Deyâ don thief judgeâ phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii)
Zlatan Shey youâ don hear the matter? Abi you no get data They say pikin wey i born resemble Naira Marley We dey on top the matter
As we dey on top the matter Na hin we hear another matter They say two papa post one pikin for childrenâs day We dey solve the matter (Ah happy childrenâs day)
Say this one na big palava Ah But we go solve the matter
Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter We go solve the matter
Burna and David dey fight KRF make you solve the matter Dem say dem see condom for isolation center NCDC solve the matter (ah Abba Kyari) Igbo dey cure corona Rahman Jago dey on top the matter Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan? Call me jor make we solve the matter
Dem say Mercy dey para Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother) Curfew meet Bobrisky for outside yesterday Na one judge wan judge the two matter
Ah Wo! see me see wahala Na who go solve the matter Too much Kasala Lawyer Kunle go solve the matter
See me see wahala I order Shawarma, i see akara Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter
Papisnoop Haa! Olosho fe wa wahala Mo do, O cum O gbe raba Shey mo jo Obi Cubanna Abi mo jo Jowizaza Yepaa Wo! E ye ma copy cat
Eyin omo ase e ye wa wahala Haa, na only Zanku be the president wey get mind to change producer Yepaa Aunty fe ji Airpod (Matter) Tenant do omo Landlord (Matter) Police dog ge omo solider je (Matter) Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Matter) Uber driver n lo learner (Matter) Street fighter la n so no be Wale Turner (Matter) Oushe ton ni ko fiyin wire (Matter) Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Matter) Oh sniiiff
Zlatan See me see wahala Na who go solve the matter Too much Kasala
Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle daa)
See me see wahala I order Shawarma see akara Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter
You get bitcoin matter Patricia go solve the matter *** na my padi, hinself sabi about the matter
Ibile! Who go solve the matter? Their papa, their mama Kerewa, Kerejo (Ah Matter) Kereji, kerewa (Ah, ah Matter)